Anita and Fisayo got married in 2020. The curvy actress took to her Instagram page to celebrate their union.
Happy Four year’s Anniversary to the OLAGUNJU s π₯π₯
Even as them say we no go last reach for 2months “
Even the ones Wey Bet say them no fit last how how “
Say na film we Dey act “
Na so we still Dey act the Film Dey carry go π
Now 4years Don waka we still Dey carry go ..
Even some of Una Wey still Dey this comment section folllow talk am π€£π³Oburoso unu na apu kwanu ala π
π
You see why I Love God π
His gifts makes rich and adds no sorrow “
God showed off and showed out shallom πΊ
@realmcfish them@no know say we stubborn pass like this shallom πππΆπ»♂️πΆπ»♂️
“Happy anniversary to us baby boo @realanitajoseph , still going at it , still keeping that love , still burning that flame π₯❤️. I can still remember that day we got married and now we here ππ.
.
May our marriage be blissful , peaceful , full of love and happiness in Jesus name π.
.
HAPPY ANNIVERSARY TO US MR & MRS OLAGUNJU”.



No comments:
Post a Comment